FG Yarn Say E Go Support Naija First Methanol Plant For Ondo
The Federal Government don describe di take-off of Nigeria first-ever methanol and ammonium bicarbonate factory for Ondo State as massive industrial investment wey get plenty potential to boost di country economy. Minister of State for Petroleum (Gas), Ekperikpe Ekpo yarn say di Chinese factory go increase local production of chemicals and fertilisers. Ekpo wey dey tour di site for Ondo-Linyi Industrial Hub, Omotosho, Okitipupa Local Council, yarn say di factory […]