Soldier-dem Belle Don Sweet As Federal Government Double Dem Minimum Monthly Salary To N100,000!
By: Jolayemi Olajide Naija soldiers don dey jubilate now as di Federal Government don bless dem with massive alert after dem double dem minimum monthly salary from forty-nine thousand naira to one hundred thousand naira. Na di Minister of Defence, Christopher Musa, break dis beta tori during one television siddon-tuk for Abuja, where he clear mouth say di increment na to make our army get mouth and do well for […]