ACF Tell FG Make Dem Set Time To Reduce Naija Suffering
By: Kofoworola Olayinka Di Arewa Consultative Forum don urge Federal Gorment to admit say e miscalculate di impact of economic reforms on Naija pipu and set timeto improve dia living conditions. Di Forum Publicity Secretary, Professor Tukur Mohammed-Baba, tuk dis as e point to rising cost of food, rent, transportation, electricity and insecurity as signs of di hardship wey Naija dey face. Mohammed-Baba say gorment suppose introduce measures within three […]