Nigerian election news

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

Wike Meet PDP NWC, Tell Dem make plans for No 2027 We Dey Elections

Di National Working Committee (NWC) of PDP Abdulrahman Mohammed branch don runĀ  one meetingĀ  with FCT Minister, Nyesom Wike, for Wadata Plaza, Abuja. Wike tuk say di meeting na to show im support for di party as dem dey prepare for 2027 election. E sti advise dem make dem bring beta plans wey go hellep PDP win elections and remain relevant. Wike also urge dem make dem continue reconciliation with […]

todayApril 17, 2026 11

Local

ADC Disown Obi Say Im Registration No Follow

By Ebi Oboko One faction of the African Democratic Congress (ADC), wey Nafiu Gombe dey lead, don reject Peter Obi. Ontop yrnings with tori pipo,Ā  the ADC faction talk say Obi no follow correct procedure when e register for the party for Enugu. Di faction call demself di real leaders of ADC. U sabi sayĀ Ā  Obi announce dat, Ā im ma don join ADC for event wey hold for Nike Lake […]

todayJanuary 1, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds