Nigerian football news

4 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Enyimba News Coachie Deutsch Share Hope Say Enyimba Go Return To Glory Days

By: Esther Ayoola Enyimba new head coach, Emmanuel Deutsch, don promise say di People’s Elephant go soon come back to dia glory days. E tuk dis one afta dia 1-1 draw with Rivers United for NPFL Matchday 27 match wey dem play for Port Harcourt on Sunday. Enyimba ni score first through Abiodun Joseph header before Okon Aniekeme equalise before half-time. Deutsch say, e dey proud of di players’ fighting […]

todayFebruary 24, 2026 3

Sports

Wilfred Ndidi Pay Emotional Tribute Giv Im Late Papa

By: Rilwan Agbomeji Super Eagles Captain, Wilfred Ndidi, don pay emotional tribute to im papa, Mr Sunday Ndidi wey tragically die yesterday afta one car run am for Umunede, near Agbor for Delta State. Ndidi Turkish Super Lig club, Besiktas, don announce say senior Ndidi don die for dia X handle yesterday, and dem still send condolence to di retired soldier. Di Super Eagles Captain for emotional post for im […]

todayJanuary 29, 2026 10

Sports

Abia Govo Appoint New Coachie For Enyimba

By: Esther Ayoola Abia State Govo, Alex Otti, don approve make Enyimba International Football Club appoint new head coach. State Commissioner for Information, Okey Kanu, put for statement on Monday,  say di new coach na Coach Deutsch Detchoua Gustave Emmanuel go begin work immediately paper work complete. Enyimba FC na Nigeria most decorated football club and one of Abia State biggest sports pride for Africa. As two-time CAF Champions League […]

todayJanuary 26, 2026 7

Sports

I No Dey Hide, I Dey Fight Harder – Osimhen

Super Eagles striker Victor Osimhen don talk how pressure and big moments take shape im performance for di extra-time heroics against Gabon on November 13, 2025, wey im brace carry Nigeria enter di inter-confederation playoffs. For post-match interview after di dramatic 4-1 win, Osimhen yarn how e dey handle heavy scrutiny, especially after e miss two late chances for regulation time, moments wey fit shake plenty players. E yarn say, […]

todayNovember 14, 2025 31

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app