Wife of Presido, Oluremi Tinubu, on Sunday for Abuja don do open National Assembly Christian Fellowship Chapel wey go contain, 750 people inside National Assembly complex.
For her tuk, tuk, Mama Oluremi package wetin nor good for di chapel, say na sign of accountability, remind lawmakers say every bodi go give account one, day, by one day, particularly those once wey dey bring law wey press pipo neck.
She sha pray for di chapel, encourage di leaders to humble and serve Nigeria wella.
Representing wi oga presido for the mata, Senate Presido, Godswill Akpabio, come tell Nigerians make dem no too focus on religion but choose leaders wey get capacity, love Nigeria and ready to bring prosperity and end insecurity.