Police Arrest Jaguda Wey Threaten To Bomb Lagos School
By: Rilwan Agbomeji Lagos State Police command don arrest one man, Kosiso Chukwem-Nenyem, say n aim send di alleged bomb threat messages via WhatsApp to two schools for Lagos. Commissioner of Police, Olorundare Moshood Jimoh, talk dis one when e dey brief tori pipo for Command Headquarters, Ikeja, on recent security operations. Jimoh press tuks on di arrest wey dem don make for past di weeks.