NiDCOM Oga Calls Out Mozambique Over 42 Nigerians Arrest
By: Esther Ayoola Chairmo and Chief Executive Officer of di Nigerians in Diaspora Commission, NiDCOM, Abike Dabiri-Erewa don drag Mozambique say, why dem go arrest 42 Nigerians for dia kontri Inside statement for Abuja on Sunday, she say di mata nor make brain at all, and so make Mozambique gorment release dem immediately or charge dem to court if dem do any crime. NiDCOM complain be say, why be say […]