NNPP

3 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

NNPP Threaten Say Dem Go Do Mass Protest Over Inec Screening Delay

  By: Jolayemi Olajide di New Nigerian pipos party don threaten mass protest for Abuja say if INEC nor stop delaying dia primary screening across Nigeria. Di party oga, Dr. Boniface Aniebonam, dey claim say INEC's slow action dey cause heavy political tension and dey ground dia internal preparations nationwide. NNPP warn say although dem pause protest before to stop hoodlums, dia patience don finish small, small. Dem dey demand […]

todayMay 21, 2026 9

OBODO NAIJA

Kwankwaso Dump NNPP, Join ADC for Kano State

Di 2023 NNPP presidential candidate and ex-Kano governor, Senator Rabiu Kwankwaso, don officially join African Democratic Congress (ADC) on Monday, March 30, 2026, for Gidan Kwankwasiyya, Miller Road, Bompai, Kano. Kwankwaso register with di party and collect im membership card in front of top politicians like ADC chairman David Mark, Aminu Tambuwal, Rotimi Amaechi, Peter Obi, Dino Melaye and John Odigie-Oyegun. Although Kwankwaso no fully explain why, but say im […]

todayMarch 30, 2026 21

NNPP logo

Politics

“Dem no give Tinubu better advice”, NNPP condemn emergency rule for Rivers

The New Nigeria Peoples Party don condemn President Bola Tinubu for the state of emergency wey e impose for Rivers State.PUNCH Online report say on Tuesday, the President declare state of emergency for Rivers because of the political crisis wey don dey happen for the state.Tinubu still suspend Governor Siminalayi Fubara, e deputy Ngozi Odu and state assembly members for six months.E come nominate former Chief of Naval Staff, Vice-admiral […]

todayMarch 19, 2025 526 85 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds