insert_link Sports NPFL Don Slap ₦1 Million Fine On Clubs Over Ball Boys Wey Dey Waste Time Di Nigeria Premier Football League (NPFL) don warn say any club wey im ball boys dey waste time during match go pay fine of ₦1 million. NPFL Chief Operating Officer, Davidson Owumi, drop dis tori for one circular wey dem send give clubs, say make dem reorient dia ball boys make dem dey promote fair play and respect di game. According to di statement, “Any team wey dey encourage or […] todayOctober 17, 2025 3