OEDEMA FULUDU

1 Result / Page 1 of 1

Background

Sports

Fuludu Vex Say Dem Too Dey Suspend NPFL Coaches Anyhow

Former Super Eagles midfielder, Oedema Fuludu, don yarn say dis kind quick suspension of NPFL coaches no good for di league growth. Inside just two weeks, three coaches don kena suspension for poor performance, Napoleon Aluma for Delta Sports Commission, Tunde Sanni for Kwara United, and Greg Ikhenoba for Bendel Insurance. Fuludu talk say instead of quick suspension, management suppose sit down with coaches find solution, because dis kain quick […]

todayOctober 9, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app