How Govnor Ododo Scarra Terrorist Hideouts For Okene
By: Rilwan Agbomeji Kogi State Govo, Usman Ododo, dey vex wetin nor good say im nor wan use im two korokoro eyes see any jaguda for im state, so like dis im don order make security go pull down all terrorist hideouts for Okene Local Govment Area, say like dis security pipo don buy waka destroy one suspected ISWAP camp for Sambel, Idoji. As security sources tuk, say extremist activities […]