Oluremi Tinubu Yan Marras Dat Nigeria Go Soon Dey Borrow Other Countries Money
By: Alice Iduh First Lady, Senator Oluremi Tinubu, dey show doings, yanyanpu say, one day Nigeria go dey borrow money to other countries, and that better prosperity dey front. She yarn this one on Sunday for Ile-Ife, Osun State, after dem give her chieftaincy title, Yeye Asiwaju Gbogbo Ile Oodua. The event still mark the 10th coronation anniversary of Ooni of Ife, Oba Adeyeye Ogunwusi, wey attract big […]