By; Esther Ayoola
Naija First Lady, Oluremi Tinubu, don go preach wetin nor good for Lambeth Palace on Thursday, as part of Naija first state visit to UK for almost forty years.
She tuk say make people dey united and get faith, make dem listen to each other and respect everybody no matter who dem be or which God dem worship.
She also share how she dey do daily spiritual prayers, touch light some spiritual mata to ginger di congregation.