Ondo Governor Warn Kidnappers And Dia Sponsors
Ondo state govo, Governor Lucky Aiyedatiwa don sama warning say any pesin wey dey sponsor terrorism or kidnapping wey dem go catch go face prosecution. Im tuk dis one wen e meet leaders of Miyetti Allah Cattle Breeders Association of Nigeria (MACBAN) for im office for Akure, Ondo State. Aiyedatiwa still say e dey worry am say one community don get three kidnapping cases for just two months, and dats […]