Ondo Police, FAAN Disagree Over Who Dem Arrest For Akure Airport
Ondo State Police Command don disagree with Federal Airport Authority of Nigeria (FAAN) over di pipo wey dem arrest for Akure Airport on Sunday. Di Police tuk say di people wey dem arrest no be bandits, na ordinary criminals, and dem want make FAAN no misrepresent di case. Managing Director of FAAN, Olubunmi Kuku, bin konfamate dat dem gbab four suspected bandits for Ondo airport. Say dem don alert di […]