OPay

1 Result / Page 1 of 1

Background

Business

OPay Say E No Go Shut Down Operation for Naija

By: Ayobami Dada OPay don dismiss report say di fintech company wan stop operation for Naija, calling di information fake news. Speaking for a town hall meeting for Lagos on Wednesday, OPay Chief Operating Officer and Chief Technology Officer, Dotun Adekunle, say “OPay dey here, OPay dey operate, and OPay no dey go anywhere.” Adekunle say di false message claim say OPay go stop operation from September 1, but di […]

todaySeptember 3, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds