Business

21 Results / Page 1 of 3

Background

Business

FG Clear N758bn Pension Debt For 957000 Beneficiaries

By: Kofoworola Olayinka Federal Gornment don clear all inherited pension debts wey date back to 2007 through N758bn intervention bond, giving financial relief to 957,045 pension beneficiaries across Naija. PenCom Director General, Omolola Oloworaran, announce dis on Tuesday during di 2026 PenCom Media Conference for Lagos, saying di payment don end years of delayed pension benefits. She say federal workers wey go retire up to December 2029 don already get […]

todayOctober 6, 2026 8

Business

Minister Say Naija Get 26 Minerals Wey US Dey Find

By: Kofoworola Olayinka Industry, Trade and Investment Minister Jumoke Oduwole say Naija get about 26 out of 60 critical minerals wey United States dey look for around di world. Oduwole tuk dis during interview, say di recent US critical minerals agreement na MOU and e no legally bind both countries. She say Naija  no go export di minerals raw, as gofment dey work with US to develop local processing, battery […]

todaySeptember 29, 2026 18

Business

Dangote Refinery IPO Open as 4.1bn Shares Go for N525 Each

By: Kofoworola Olayinka Dangote Industries oga, Aliko Dangote, don officially open di Dangote Refinery IPO on Monday, September 14, 2026, for NGX trading floor inside Lagos, making am di first refinery wey go public for Nigeria stock market in 66 years. Dangote sound di closing gong to mark di start of di offer, as investors fit buy di 4.1 billion new ordinary shares wey dem price at N525 each. Investors […]

todaySeptember 14, 2026 16

Business

CIBN Boss Say Economic Growth No Dey Help Nigerians

By: Kofoworola Olayinka CIBN Presido, Dr. Dele Alabi, don say Naija economic growth no go mean much if ordinary Nigerians no dey feel am through lower cost of living, more jobs and better income. Alabi tok dis yesterday for Abuja during di 19th Annual Banking and Finance Conference of CIBN, where e say di real test of economic reforms na di impact on households and businesses. E say although di […]

todaySeptember 9, 2026 13

Business

Dangote Refinery IPO Go Start September 14, Nigerians Fit Buy Share for N5,250

By: Ayobami Dada Dangote tok for Lagos on Monday say di refinery put 4.1 billion shares for sale at N525 per share, and dem dey target 10 million Nigerians. Aliko Dangote tok say Dangote Refinery IPO go start September 14, 2026, and person fit start with just N5,250 to buy 10 shares. He say people fit buy di shares online through BVN, so ordinary Nigerians fit become part-owners of di […]

todaySeptember 8, 2026 12

Business

Petrol Cost Nigerians N11.3TN

By: Kofoworola Olayinka Nigerians spend about N11.3 trillion to buy petrol between January and July 2026, as high fuel prices continue to put pressure on families and businesses. Di NMDPRA report wey come out on Thursday, September 3, 2026, show say about 10.37 billion litres of petrol enter di local market during di seven months. Di report show say Nigerians spend more than N1tn every month on petrol, even as […]

todaySeptember 4, 2026 15

Business

Petrol Price Reach N1,350 For Abuja

By: Kofoworola Olayinka Petrol price don rise reach N1,350 per litre for some parts of Abuja, following different price increases from Dangote Refinery within one week. Checks show say filling stations across FCT don increase dia prices, as motorists dey pay between N1,280 and N1,350 per litre. Dangote Refinery recently increase im gantry price from N1,165 to N1,185, then N1,200 and later N1,265 per litre. Some motorists don complain say […]

todayAugust 31, 2026 16

Business

Sanwo-Olu Begs Youths To Embrace Technology, Integrity In Business

By: Kofoworola Olayinka Lagos State Gofnor Babajide Sanwo-Olu on Tuesday urge young Nigerian to combine technology with integrity, as he speak through Commissioner for Finance Abayomi Oluyomi at a CIBN event for Lagos. Sanwo-Olu say young innovator, fintech entrepreneur and remote worker dey contribute to Nigeria economy, but warn say technology without discipline and integrity fit damage trust for financial sector. Di gofnor say Lagos State Employment Trust Fund don […]

todayAugust 17, 2026 17

Business

Nigeria-China Trade Hits $18bn, Aquatic Deal Unlocks Chinese Market.

By: Kofoworola Olayinka Minister of State for Industry, Trade and Investment John Uwajumogu say Nigeria-China trade don reach $18 billion for first half of 2026, up from $28 billion recorded for di whole of 2025, as both countries deepen business relations. Uwajumogu urge Nigerian exporters and businesses to take advantage of new access to di Chinese market through implementation of di aquatic products protocol. Chinese Ambassador Yu Dunhai say Nigerian […]

todayAugust 17, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds