Lagos, Hear Word! Stop Short Put, Dat Open Toilet Business AKA, Open Defecation
Di ancient elders talk say di person wey dey kahkah for road fit forget, but di person wey step on am go always remember. Today wetin we dey see na men, women and childresis dey spoil Lagos gutters and beaches with hot kahkah wey oyinbo dey call open defecation, say e don become heavy weight wey dey spoil our city face and threaten everybody health. When people drop heavy […]