Oyo Police Re-Catch Suspected Kidnapper Weh Escape Custody
By: Esther Ayoola Oyo State Police Command don re-arrest one suspected kidnapper wey escape from police hand before. According to police tuk tuk, DSP Ayanlade Olayinka on Wednesday, di Police catch di man, Ayomide Kareem, 25 from Osorun’s Compound, Oyo, for Irepo Junction, Ojongbodu, around during one routine stop-and-search patrol. Dem stop am because e dey waka suspicious, and wia dem con see say na di same person wey escape […]