Passenger safety Nigeria

2 Results / Page 1 of 1

Background

National

22 Passengers Wunjor As Train For Abuja–Kaduna Head Shake For Im Corridor

By: Esther Ayoola Say at least 22 passengers wunjor afta train wey from Abuja dey go Kaduna head shake for im corridor, forcing di train to stop and delay di journey. According to report About 429 passengers and 70 crew members bin dey inside di train when di incident hapun. Managing Director of Nigerian Railway Corporation, Kayode Opeifa, konfamate di number of pipo wey wunjor when im visit di corridor […]

todayMarch 17, 2026 2

National

Bomb Explosions Shake Maiduguri Afta Suspected Boko Haram Attack

By: Esther Ayoola Say nor be small tin hapun for Maiduguri dat bomb explosions hit di town on Monday evening, one for Monday Market and another near University of Maiduguri Teaching Hospital. According to report di bombs blast around 7:02 pm, hours afta suspected Boko Haram terrorists launch different attacks on three military positions across di state. Konfaming di report, Head of Operations of di Federal Fire Service, Borno branch, […]

todayMarch 17, 2026 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app