PDP Nigeria

3 Results / Page 1 of 1

Background

National

Court Cancel PDP November Convention For Ibadan

By: Esther Ayoola Federal High Court don put bodi for sitting for Ibadan don cancel di Pipos Democratic Party (PDP) National Convention wey dem hold for November 15, 2025, for Oyo State. For ruling wey Justice Uche Agomoh deliver on Friday, di court stop members of di Tanimu Turaki-led National Working Committee say make dem stop to dey parade themselves as national officers of PDP. Di judge say di convention […]

todayJanuary 30, 2026 10

National

PDP Explain Why Governors Dey Defect To Di APC

By: Esther Ayoola Di Pipos Democratic Parti don put accusation for wi Federal Government head, say, dem dey marginalise governors, ni make everi bodi dey run enter all progressives congress. PDP tuk, tuk, Ini Ememobong, clear dis one for TV sitdon tuk, say many governors wey don leave PDP dey do am to “connect to centre make dem fit carry benefits go back dia states.” E add say, di Tinubu […]

todayDecember 31, 2025 5

south west

Governor Adeleke explain say im sti love PDP

By: Alice Iduh Osun State Governor, Ademola Adeleke,  don reacts to tuk say im  abandon Pipos democratic party  after im use dem climb, now don run go  Accord Party. Ontop yanings for tv sit down tuk, the govo say im nor abandon any parti, say in fact,  im still love PDP, but wahala inside the party push am to find better platform for him 2026 re-election. Adeleke say he try […]

todayDecember 11, 2025 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app