Where Petrol Subsidy Money Dey Go??
By: Mariam Ajayi Advocate of Nigeria (SAN) and popular human rights lawyer, Femi Falana, don throw heavy mouth give goment again. Di man tuk say since dem commot fuel subsidy, all di big-big money wey dem talk say dem dey save, where e dey enter? Because e no dey reach ordinary Nigerians pocket. E drop dis yarn on Sunday during one TV interview. He say make nobody dey tell Nigerians […]