Atiku Raise Concern of Why El-Rufai Sti Dey for Detention
By : Jolayemi Olajide Former Vice Presido, Atiku Abubakar on Friday don call on federal authorities and Kaduna State Gornment to immediately release former Kaduna Governor Nasir El-Rufai before Eid-el-Kabir, describing im continued detention as wickedness. According to Atiku, say di mata na violation of civil liberties, democratic norms and rule of law. Di statement come through im Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, wey dem release give […]