Presido Tinubu Fire Pray For Nigeria To Progress
Wi oga Presido Bola Tinubu don host five govos and oda top gornment officials for dinner for Makkah, Saudi Arabia, on Sunday. Di govos wey dey ground wey baba seyi begin fire prayers na Kwara, Yobe, Borno, Kaduna and Sokoto State govos, alongside oda gornment officials and BUA Group Chairmo, Abdul Samad Rabiu. According by BUA Group oga, Rabiu, say dis prayers dey very importankpa as Nigeria dey do forward […]