Prince killed in Nasarawa

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Gunmen Kill Nasarawa Prince, Two Others, Carry Motorcycle Run

Gunmen wey people suspect say be bandits don kill three youths from Duduguru community for Obi Local Government Area of Nasarawa State and carry dem motorcycle run. Di attack happen Monday along Itsiga road for Doma LGA. Among di victims na Prince James Delle Iwala, son of late traditional ruler of di Migili ethnic group, HRH Chief Jonathan Gule Iwala, wey die for March 2024. Di trio bin dey travel […]

todayNovember 11, 2025 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app