Health Minister Explain Why Kontri Man Nor Suppose Use Small Sickness Play
By: Esther Ayoola Naija Health Minister, Muhammad Ali Pate don warn say anything wey dem dey call pandemics nor be something wey person suppose carry play, dat e fit shake national security. E tuk dis one during one health symposium for Abuja, where experts gather to share lessons on how to handle outbreaks. Pate sti stress say any small disease wey dem no control early fit blow like up coming […]