Former Chelsea and Arsenal defender William Gallas tuk say di only trophy wey Arsenal fit win dis season na di Premier League.
Dem bin dey try for quadruple, but dem lose Carabao Cup final to Manchester City.
Now, Mikel Arteta side, dey fight for Premier League, FA Cup and Champions League.
Gallas say e no believe say Arsenal fit win all three trophies dis season.