Public Health Lagos

2 Results / Page 1 of 1

Background

Lagos

Lagos Train DSNOS To Step Up Disease Watch, Turn Data To Quick Action

By: Esther Ayoola Lagos State Ministry of Health don train Disease Surveillance and Notification Officers (DSNOs) to improve early detection, reporting and response to health wahala. Oga  Permanent Secretary, Dr Dayo Lajide, naim dey explain dis for news tuk, say dem really need to train persons even with plenty logistics challenges. Di training wey get di theme “From Data to Action: Hands-on Surveillance Evaluation Using Case-Based Approaches” bring together health […]

todayApril 24, 2026 8

Lagos

LAWMA Beg Lagos Resident To Stop Attack On LAWMA Officers

By: Esther Ayoola Di Lagos waste Management Authority don warn resident make dem try stop di bad habit of attacking and harrassing officers wey dey enforce waste management laws across di state. Untop yanings with newsmen, Oga Managing Director, Dr Muyiwa Gbadegesin, say officers wey dey try protect public health, enforce sanitation rules and keep Lagos clean, suppose get beta public support and not gbasgbose. Gbadegesin press tuks dat, all […]

todayJanuary 30, 2026 15

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds