Lagos Taskforce Gbab 33 Suspects, Recover Drugs And Dangerous Weapons
By: Yusuf Abuh Lagos State Environmental and Special Offences (Enforcement) Unit don go kramp 33 suspected jaguda criminals on Monday for different areas of Lagos Island and Lekki corridor. Di Agency tuk tuk person, Raheem Gbedeyan, naim sorosoke dis mata, say di pipo wey dem gbab include area boys, pipo wey dey sellĀ drugs, drug addicts, illegal okada riders, ticket touts and other jadugas, while officers recover Tramadol, Indian hemp, […]