Police Gbab 3 Railway Vandals, Recover N200m Stolen Rail Tracks for Oyo
BY Esther Daniel State Police do small Rambo arrest three pipo wey dem suspect dem be thief, Ole railway vandal syndicate, and dem recover stolen railway tracks of N200 million for Surulere Local GOyo ornment Area. Police tuk, tuk person, Olayinka Ayanlade, tuk say na tip-off from one sharp-eyed residentnaim dem take run di package. According to police, early investigation show how dem take thief di track from Niger before dem […]