Retired Police Officers Protest We Nor Go Gree For Abuja Over Pension Scheme
By: Esther Ayoola Say some Retired police officers under Police Retired Officers Forum of Nigeria (PROF) on Monday block one gate for Presidential Villa for Abuja as dem protest against contributory pension scheme. Dem dey protest say di Scheme for Naija Police Force dey illegal, bad and e dey cause suffering and early death for retirees. Di group dey beg wi oga presido Bola Tinubu, make e sign Police Exit […]