Libya Returnee Warn Nigerians Say Make Dem No Do Risky Japa
A Nigerian woman wey dem rescue from Libya don beg young people make dem no dey do irregular migration because the journey dey expose dem to abuse, exploitation, and even death. Mercy Oluwagbenga, wey go viral after dem post video appeal for help, don recount her ordeal to Nigerians in Diaspora Commission (NiDCOM) for Abuja. “Whatever your situation be, no travel through dangerous routes,” She talk say na so dem […]