insert_link Politics Lagos ADC Dey Ginger Rhodes-Vivour, “Call Am Champion Of Electorate” Lagos State Chapter of African Democratic Congress (ADC) don talk say the 2023 Lagos State Labour Party governorship candidate, Mr Gbadebo Rhodes-Vivour, na real champion of the electorate. The state ADC Chairman, Mr George Ashiru, yan this one for interview wey e give News Agency of Nigeria (NAN) on Tuesday for Lagos. Rhodes-Vivour officially comot from Labour Party (LP) go join ADC last Saturday. As the matter waka, Lagos ADC […] todaySeptember 9, 2025 12