Safe School Initiative N144.7bn

1 Result / Page 1 of 1

Background

National

Kebbi Kidnap – Senate Dey Probe As Safe School Fund Chop N144.7bn

Di Senate don put pressure on di Federal Government to overhaul Nigeria security system as dem urge President Bola Tinubu to approve immediate recruitment of 100,000 fresh military personnel to tackle insurgency, banditry and rising school abductions for di country. Di lawmakers demand full investigation into di Safe School Programme after deadly raid on Government Girls School, Maga, Kebbi State wey lead to death of di vice principal and abduction […]

todayNovember 19, 2025 2

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app