President Tinubu wipe Osifo, collobi APC Ticket for Second Term Race
By : Jolayemi Olajide Oya hear the big gist for Abuja, as Baba Presido, Bola Tinubu don grab di APC ticket again, to run for second term inside the next election. Tinubu win dis primary election with big score wey dey throw backy, dey look opponent dey laugh, say dem nor reach. Di senior man presido collobiĀ 10.9 million votes to flog di only challenger, Stanley Osifo, wey only get […]