Serena williams

2 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Serena, Venus Go Team Up For Wimbledon Doubles

Tennis legend, Serena Williams go play for Wimbledon again for di first time since 2022 after organisers give am wildcard to play women doubles with her sister Venus on Tuesday. Serena make di announcement after she win her first doubles match for Queen's Club last week alongside Victoria Mboko, four years after she stop professional tennis. Di 44-year-old say she come back because she wan play in front of her […]

todayJune 16, 2026 10

Sports

Serena Williams Return with Big Win for Queen’s Club Doubles

Senior woman, Serena Williams don make ogbonge winning return to tennis for Queen’s Club doubles on Tuesday. Di American legend wey don win 23 Grand Slam titles team up with Canada teenage Queen, Victoria Mboko, and dem beat Erin Routliffe and Nicole Melichar-Martinez 7-6 (7/2), 6-2 for first round. Mama Sere, Sere, wey shock plenty pipo last week unto say, seh tuk say, she wan return to playing, say she […]

todayJune 10, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds