Sports

Serena Williams Return with Big Win for Queen’s Club Doubles

todayJune 10, 2026 4

Background
share close

Senior woman, Serena Williams don make ogbonge winning return to tennis for Queen’s Club doubles on Tuesday.

Di American legend wey don win 23 Grand Slam titles team up with Canada teenage Queen, Victoria Mboko, and dem beat Erin Routliffe and Nicole Melichar-Martinez 7-6 (7/2), 6-2 for first round.

Mama Sere, Sere, wey shock plenty pipo last week unto say, seh tuk say, she wan return to playing, say she sha shake small for di match but sti get di fun for di game.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds