SOUTH KOREA

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

D’Tigress Crash Out Of World Cup After Tough Battle

By: Mariam Ajayi D’Tigress crash out of di 2026 FIBA Women’s Basketball World Cup after dem lose 99-81 to South Korea and 71-67 to Hungary. Di Naija ballers go play France today just to fulfill righteousness and at least to finish  with small respect. Like dis now every body dey point  Coach Rena Wakama, say nah hin be di problem casue say e resume  just four days to di tigree […]

todaySeptember 7, 2026 11

Sports

D’Tigress Go Enter Court To Scatter South Korea for 2026 World Cup

By: Mariam Ajayi Naija basketball queens, D’Tigress, jump enter court today for Berlin to tackle South Korea as di 2026 FIBA Women’s Basketball World Cup throw way towel. Our African champions dey show face for dis World Cup for di third time, and dem dey rely heavily on dia MVP goal-machine Amy Okonkwo to lead di points-scoring fire. Di power-house forward Murjanatu Musa also dey ground to pack heavy rebounds […]

todaySeptember 4, 2026 9

International

South Korea Don Pass Law To Ban Phone For Classroom From 2026

South Korea don pass one important law wey go stop students from using mobile phone and smart devices during class time, starting from March 2026. Di bill pass with 115 lawmakers voting yes out of 163 wey show. Dem say di law na response to how students don dey too addicted to phone  wey dey affect their school work, social life, and even their mental health. One mama for Seoul, […]

todayAugust 27, 2025 103

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds