Lagos First Lady, Ibijoke Gather Boys To Stop Yahoo
Wife of di Lagos State Govo, Ibijoke Sanwo-Olu, don advice young boys for Lagos make dem comot body from cybercrime, say na bad character bi dat. She yarn dis one for the Lagos Boy Child Initiative Residential Workshop wey happen for St. Gregory’s College, say boys must use social media for good and no allow peer pressure push dem enter bad tin. According to her, too much exposure to digital […]