Sudan Army Chief Swear To Fight RSF To Take Back Sudan Land
By: Mariam Ajayi Sudan army chief, Abdel Fattah al-Burhan, don swear say hin no go gree, da thin nor dey tok with RSF, di ogbonge paramilitary group wey dey disturb sudan, say na force hin go take comot dem from sudan. Al-Burhan drop dis yans on Tuesday for Merowe, say, since di RSF pipo nor wan hear word, na pure war, Idaboski doings, be di only option to finish paramilitary […]