Cholera Kpai 120 pipo for Sudan
By : Jolayemi Olajide Nor be small tin say one wicked cholera outbreak don scarra Sudan, kpai 120 pipo, and dem sti dey suspect 1,102 cases. The World Health Organization (WHO) tuk say di three years war between the Sudan army and the RSF fighter group don scatter the country healthcare system kpata-kpata. Dis na di third time wey cholera heavy wave dey hit Sudan back-to-back inside three years, just […]