Supreme Court Nullify PDP Ibadan Convention
Nigeria top court don nullify the national convention wey Peoples Democratic Party hold for Ibadan on November 15 and 16, 2025. Say with disĀ judgment Tanimu Turaki branch of PDP otilor, saying dat, di Supreme Court tok say dia appeal wey dem take run di convention nor get merit. For di split decision, three justices agree say di group break court order wey Federal High Court give before di convention. […]