tennis

3 Results / Page 1 of 1

Background

Sports

Naomi Osaka Knock Out World Number One At Wimbledon

By: Yusuf Abuh Naomi Osaka play beta game yesterday beat world number one Aryna Sabalenka 6-2, 7-6 to qualify for Wimbledon quarter-final for di first time in her career. Di Japanese star revenge di straight-set loss wey Sabalenka give am for French Open last month and still never drop any set for dis year Wimbledon. Osaka, wey don return to top form under new coach Tomasz Wiktorowski, go now face […]

todayJuly 6, 2026 17

Sports

Serena Williams Return with Big Win for Queen’s Club Doubles

Senior woman, Serena Williams don make ogbonge winning return to tennis for Queen’s Club doubles on Tuesday. Di American legend wey don win 23 Grand Slam titles team up with Canada teenage Queen, Victoria Mboko, and dem beat Erin Routliffe and Nicole Melichar-Martinez 7-6 (7/2), 6-2 for first round. Mama Sere, Sere, wey shock plenty pipo last week unto say, seh tuk say, she wan return to playing, say she […]

todayJune 10, 2026 8

Sports

Afta Four Hours, Zverev Colobi First Grand Slam Trophy

World number two tennis player, Alexander Zverev, don finally carry im first Grand Slam trophy after he beat Flavio Cobolli from Italy inside one heavy five-set match for di French Open final on Sunday. As di Senior player dey court di paly di game, na so im family dey church dey fire prayer. Di German guy play for four hours and 16 minutes before he fit win Cobolli 6-1, 4-6, […]

todayJune 8, 2026 11 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds