Fire Burst Near RRS Base, Third Mainland Bridge Motorists Diverted
By: Esther Ayoola Nor be small mata oh for third mainland bridge, lagos, say fire scatter bodey near rapid response squad (rrs) base for Adekunle, wey dey go Iyana oworo According to the Lagos State Traffic Management Authority as dem take sukili for social media X. say the fire le gidigan and that e cause better go slow for the area. Eyewitnesses talk say the smoke choke the area as the […]