APC For Ikorodu Rally Support For Tinubu 2027
By: Esther Ayoola Chairmo of Di All Progressives Congress, Lagos branch, Cornelius Ojelabi, and Lagos East Senator, Tokunbo Abiru, don dey ginger boys for Ikorodu make dem gather support for baba Seyi for 2027 election. Dem yarn dis one during one ogbonge stakeholders’ meeting for Ikorodu wey APC members put body for President Bola Tinubu for second term. Abiru tuk say di meeting na to unite party members and make […]