Shettima Rake Say Tinubu Gornment Working Show for evry naija Communty
By: Mariam Ajayi Wi oga Vice Presido, Kashim Shettima again don wide chest dey spread say development opportunity dey tuch all communities for obodo Nigeria. Shettima fry dis mata on Thursday for Rivers State when he commission di 33.5-kilometre Elele-Umudioga-Egbeda-Ubimini-Akpabu-Ikiri-Omoku dual carriageway on behalf of President Tinubu. Shettima say projects like dis dey part of Tinubu Renewed Hope Agenda to improve security, welfare and economic opportunities across di […]