Lagos Govment Defend Why Dem Demolish Structures For International Trade Fair
After plenty people talk say dem no gree with di demolition of over nine plazas for International Trade Fair complex, Lagos State Government don respond and talk say dem get power to enforce physical planning laws for anywhere wey dem dey control, including di Trade Fair Complex for Ojo. Di Commissioner for Physical Planning and Urban Development, Dr. Oluyinka Olumide, talk say Lagos position get Supreme Court judgment from 2003 […]