UN Beg World Pipo to Bring $296m To Help Venezuela Earthquake victims
By Oluwatosin Ibrahim Di United Nations like dis now don dey beg for 296 million dollars to support Venezuela based on di deadly earthquake wey go kpai l more than 3,600 people and leave thousands homeless and missing. UN humanitarian chief, Tom Fletcher, say although donors don already contribute about 300 million dollars, dem still need more attention to help 1.3 million people within di next six months. Venezuela Foreign […]