URBAN PLANNING

1 Result / Page 1 of 1

Background

Lagos

World Habitat Day: LASG Dey Find People To Join Flood And Environment Plans

Lagos State Government yesterday don talk say make everybody join hand to take do better flood-resilient plans wey go protect life and property, and also make di state strong against climate change wahala. Governor Babajide Sanwo-Olu, wey no show but send Secretary to di State Government (SSG), Bimbola Salu-Hundeyin, talk dis one for di World Habitat Day 2025 celebration wey dem hold for Di Blue Roof, LTV, Agidingbi, Ikeja. As […]

todayOctober 7, 2025 7

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app